1. Home
  2. 112
  3. Sweet Love

Sweet Love

112

(Beat wey I do sweet) Oh Lord Ye ye Aleleye ya Oh hm hm See Ayayayoya Ye ye ey See Ah Rasta man ah tóir (Oh Lord) Mi speaking ah Patois (Oh oh) Mi getty many frenemies All of them bomboclaat Dem telly me sey mi smoke too much Sey me would run mad (Oh Lord) Me telly dem sey Who Jah Bless No man can curse (Oh Lord) I say this this skele Ah say this this skele This skele She too love my gbege I say this this skele I say this this skele This skele She too love my gbege oo She do me this (Yeah) She do me that (Why o) She tell me sey She wan be my skele (Oh Lord) She tell me this (Ye) She tell me that (Oh Lord) She tell me sey She wan Bamilole o She do me this, she do me that I give her good good loving (Good good love) She do me this,she do me that I give her sweet sweet loving (Sweet sweet lov-ing) As a Rasta man wey I be, Ye Whenever mi high ah say Nah she i dey use cruise As a Rasta man wey I be, Ye Whenever mi dry Nah she dey fill my pocket As a Rasta man wey I be, Ye As a action man wey I form Nuh dey work ey As a Rasta man wey I be, Ye Whenever mi testing Microphone Nah she I see ey-ah Sweet sweet loving Gimme sweet sweet love Good good loving She give me good good love She do me this (Yea) She do me that (Why o) She tell me sey She wan be my skele (Oh Lord) She tell me this (Ye) She tell me that (Oh Lord) She tell me sey She wan bamilole o She do me this, she do me that I give her good good loving (Good good love) She do me this, she do me that I give her sweet sweet loving (Sweet sweet lov-ing) As a Rasta man wey I be, Ye Whenever mi high ah say Nah she I dey use cruise As a Rasta man wey I be, Ye Whenever mi dry nah she dey fill my pocket As a Rasta man wey I be, Ye As a action man wey I form No dey work ey As a Rasta man wey I be, Ye Whenever mi testing Microphone Nah she I see ye Ayagayagayo Ayagayagayagayagalo Nanana Oh nana Ayagayagayo Ayagayagayagayagalo Nananananana Spiritual You know what's happening right now Genesis one twelve Ayagayagayagayagayagayayo Nanana oh nana --- Sweet Love - Genesis112

Share it


※ Songwriter

Champayne Champayne, Genesis Oluwapelumi

https://onlyrics.co/en/112/sweet-love?lang=en

Submitted on October 27, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
112
The best of
112

Release Name or Album Name

Part III

Release Date

January 1, 2001

Language

language English

Artist

• 112

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

this good love rasta give lord tell that skele sweet loving whenever

Analysis

Analytics audio from this song