1. Home
  2. Burna Boy
  3. Vanilla

Vanilla

Burna Boy

Falila say make her come, come She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Falila say make her come, come She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water Just because you fine like Yemoja o Ti n ba gbe si e lara ye ma sa o Now she don dey call me daddy o Love it when she's calling me Alhaji o Ki la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me o And I no dey carry last, even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am Yeah, and I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am, yeah Falila say make her come, come She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Falila say make her come, come She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweetie baby, carry body Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah, my sweetie baby, carry body Falila say make her come, come She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (yeah) Falila say make her come, come She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah --- Vanilla - Burna Boy

Share it


※ Songwriter

Alexander Ogunmokun, Damini Ebunoluwa Ogulu

https://onlyrics.co/en/burna-boy/vanilla?lang=en

Submitted on November 3, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Burna Boy
The best of
Burna Boy

Release Name or Album Name

Love, Damini

Record Label

Spaceship/ Bad Habit/Atlantic Records

Release Date

July 7, 2022

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

money baby relax body carry friend padi chop though know like come medulla nyash malfunction jamilah falila even girl yeah then give last vanilla make your

Analysis

Analytics audio from this song