1. Home
  2. Ayra Starr
  3. Beggie Beggie

Beggie Beggie

Ayra Starr

Before the love came in Now you be soldier Général no send me Now I'm alone Now wey you no send me You just dey pose You just dey bobo me You just dey go You no dey answer me Ewo ewo ewo kilode oh Ewo ewo ewo kilode oh See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I know fit compare you You uh oh oh E no be you e be me Normally I no dey do like this But nobody holy No be say I be John the baptist I got issues (Got issues) Girl, I made you cry and I gave you tissues After that I kissed you Then we made sweet love like we always do Say I led you on You sef dey follow me We were having fun Then suddenly the love came in Ewo ewo ewo kilode oh Ewo ewo ewo kilode oh See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I know fit compare you You uh oh oh I wish I said this before but you're messing with my mind Sing me songs, make some love Put your hands on top my thighs I know say you be hot cake Hundred yards, husband material But me sef I be hot cake Hundred yards, wifey material Ewo ewo ewo kilode oh Ewo ewo ewo kilode oh See the way I de beg you she Bambi allah Mo je ni And you know say you fine too All the girls go they find you All the guys come dey find me Me I no fit attend to Me I know fit compare you You uh oh oh We were only lovers Before the love came in Now you be soldier Général no send me --- Beggie Beggie - Ayra Starr

Share it


https://onlyrics.co/en/ayra-starr/beggie-beggie?lang=en

Submitted on April 27, 2026 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Ayra Starr
The best of
Ayra Starr

Release Name or Album Name

19 & Dangerous (Deluxe)

Record Label

Mavin Records

Release Date

October 21, 2022

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

come came fine guys find just girls know before kilode send attend love compare they bambi allah

Analysis

Analytics audio from this song