1. Home
  2. Ayra Starr
  3. Rush

Rush

Ayra Starr

Ohh (Vibez) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us, oh) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, yeah Pa pa pa ri, pa ri pa Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form papas (yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje Can never take my cake away Aje, you can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy (yeah, yeah) Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us, oh) 'Cause e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh

Share it


※ Songwriter

Henri Velasco, Andre Vibez, Prince Omoferi, Oyinkansola Sarah Aderibigbe

https://onlyrics.co/en/ayra-starr/rush?lang=en

Submitted on October 11, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Ayra Starr
The best of
Ayra Starr

Release Name or Album Name

Rush

Release Date

September 16, 2022

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

well there's steady touch money rush yeah hype with kind like much they form everybody dulling never crush make

Analysis

Analytics audio from this song