1. Home
  2. Boybreed
  3. Abosede

Abosede

Boybreed

Oh yeah yeah yeah (Champion) If them like make them call me mumu Make them call me nincompoop Baby I no go comot o Baby cos of your Jollof Promise I no go kiss and tell Girl your body dey do me well Baby I no go comot o Stand gidigba for your domot Eh yah Bosede she dey call me player o, oh Betrayer Give me your heart girl I no go break am o Oooh Abosede Give me your heart make I keep mama Abosede Give me your heart I go keep mama Bosede baby (Aha) I no be man wey go deceive (Aha) Abosede Give me your heart make I keep mama Ehen Wetin I gain If I use your love dey play I say wetin I gain If I litter you mama (No go litter you mama) Ooh baby me I no go fall your hand This love no dey fade no dey expire And I fit do anything for your love Mama Eh yah Bosede she dey call me player o, oh Betrayer Give me your heart girl I no go break am o Oooh Abosede Give me your heart make I keep mama Abosede Give me your heart I go keep mama Bosede baby (Aha) My Cherie, my honey (Aha) Abosede Give me your heart make I keep mama If them like make them call me mumu If them like make them say I be fool Baby I no go comot o Stand gidigba for your domot Eh yah Bosede she dey call me player o, oh Betrayer Give me your heart girl I no go break am o (I no go break am o) Eh yah Bosede she dey call me player o, oh Betrayer Give me your heart girl I no go break am o

Share it


※ Songwriter

Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Mgbeafuluba Hyacinth Obidi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, T.U.C

https://onlyrics.co/en/boybreed/abosede?lang=en

Submitted on October 18, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Boybreed
The best of
Boybreed

Release Name or Album Name

Abosede

Release Date

June 4, 2021

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

abosede player mama betrayer bosede yeah baby girl love give break make keep comot call like them heart your