1. Home
  2. Burna Boy
  3. Ye

Ye

Burna Boy

Explicit
Yeah My nigga, die for nothing, ah My nigga, die for nothing, ah Die for nothing, ah My nigga, die for nothing, ah My nigga, die for nothing, ah My nigga Oluwaburna, uh-huh, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye, uh-huh, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye, uh-huh, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye This one na gbedu wey dey ja pata Me, I no get time, I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja Biggie man, wey no dey wear agbada Ahn ahn (tell me, tell me) My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit die for nothing Ah, make you know say Anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself) So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself) Plenty, plenty, plenty suffer wey we face Just to make sure money dey But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Different tings dem happening Schemes and packaging Inna one night, four shows I'm juggling Flow like the ocean, my boat I'm paddling Shout out Shina Peller That's my bro, my family Frozen chains, when it comes to money I dey concentrate Make I tell you straight, you are not my mate If you be commissioner, I be head of state But my people dem go say I no want kpai, I no want die I no want kpeme, I want enjoy I want chop life, I want buy motor I want build house, I still want turn up Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit die for nothing My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit die for nothing Oluwaburna, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye, uh-huh, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye, uh-huh, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye, uh-huh, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye Ye, uh-huh, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye, Ye Ye Ye My baby, your body's on fire Di body's on fire My baby, your body's on fire Di body's on fire --- Ye - Burna Boy

Share it


※ Songwriter

Damini Ebunoluwa Ogulu, Olaeye Ayobami Oladapo

https://onlyrics.co/en/burna-boy/ye?lang=en

Submitted on October 9, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Burna Boy
The best of
Burna Boy

Release Name or Album Name

Outside

Record Label

Bad Habit/On A Spaceship/Atlantic

Release Date

January 26, 2018

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

gwagon fire nothing with bentley body's gon' riding make want gyaldem plenty tell what's nigga uhhuh

Analysis

Analytics audio from this song