1. Home
  2. F.Y.P
  3. Bring It On

Bring It On

F.Y.P

Uh uh uh uh uh uh Bring it on bring it on You woo wooo wooo o you woo woo Bring it on you woo woo woo you woo woo oh Life no dey sweet o eh If some people no dey hate o So use your number six o Dey calculate you go see the ratio The beef sef na meat o Whether na asun dem relate o So bring your own crayfish o We go mix o oh na oh oo Shey na dem talk say we no go blow oo Oh oo shey dem dey see us now We don dey glow o Take a look at me now ah Take a look at me now ah ah We running things in this town Can't you see I don't care who you are Where you from or what you do Just as long as you chasing money Do what's right never give up on it Bring it on bring it on Are you ready unu ready No matter how you try don't you ever fall Keep your head up high And standing tall Bring it on bring it on Are you ready unu ready No matter how you try don't you ever fall Keep your head up high And standing tall And rising rising rising Keep it high Rising rising ri-ris Bring it on This life e no easy So much hustling and bustling Everyone is struggling So make you no dey believe say Since everyone is chasing You never gonna make it lai lai Never say No uh Never give up Keep your head up standing tall And for sure uh You go turn it up burn it up Turn down for what oh o o eh Shey na dem talk say we no go blow o oh o Oh shey dem dey see us now We don dey glow o o Take a look at me now ah ah Take a look at me now ah ah We running things in this town Can't you see I don't care who you are Where you from or what you do Just as long as you chasing money Do what's right never give up on it Bring it on bring it on Are you ready unu ready No matter how you try Don't you ever fall Keep your head up high And standing tall Bring it on bring it on Are you ready unu ready No matter how you try Don't you ever fall Keep your head up high And standing tall And rising rising rising Keep it high Rising rising ri-rise I don't care who you are Where you from or what you Just as long as you chasing money Do what's right never give up on it Bring it on bring it on Are you ready unu ready No matter how you try Don't you ever fall Keep your head up high And standing tall Bring it on bring it on Are you ready unu ready No matter how you try Don't you ever fall Keep your head up high And standing tall And rising rising rising Keep it high rising rising ri-rise Bring it on --- Bring It On - P-Square and Dave Scott

Share it


※ Songwriter

ARNOLD MICHAEL ROMAN, MORTON

https://onlyrics.co/en/f-y-p/bring-it-on?lang=en

Submitted on December 20, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
F.Y.P
The best of
F.Y.P

Release Name or Album Name

Incomplete Crap Vol. 1

Record Label

Theologian

Release Date

January 1, 1996

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

ever rising what's your never head care long right keep from this give what fall money shey where high look standing tall matter ready take just bring don't chasing

Analysis

Analytics audio from this song