1. Home
  2. Joeboy
  3. Baby

Baby

Joeboy

What I fit do to get your love Girl I don give you all I got but it's not enough for you Shey you fire me catapult of love Na why be say I no fit get enough of you Wetin be that Nothing I can't do For ma baby Ma bebe Anytime wey you need me come through Mo ma sare Ma sare wole Wetin be that Nothing I can't do for ma bebe ma bebe Ma shawty oreke Ma bebe ma bebe eh Baby shey you dey for me As I dey for you Baby shey you dey for me As I dey for you Wetin be that Nothing I can't do For ma baby Ma bebe Anytime wey you need me come through Mo ma sare Ma sare wole Wetin be that Nothing I can't do for ma bebe Ma bebe Ma shawty oreke Ma bebe ma bebe eh What you wanna do girl Where you wan go Cos anywhere you go girl I go follow go Cos I like the way you back it up The way you go down low And that's the reason they be hating on you who are those Baby you the baddest Step on the dance floor and show your madness I will be your king You will be my royal highness Out of all the girl them you are the flyest Baby shey you dey for me As I dey for you Baby shey you dey for me As I dey for you Joe Joe Joeboy pon dat Oxygen mix

Share it


※ Songwriter

Odera Ezeani Akinfenwa-donus

https://onlyrics.co/en/joeboy/baby?lang=en

Submitted on October 13, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Joeboy
The best of
Joeboy

Release Name or Album Name

Baby

Release Date

March 1, 2019

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

bebe can't nothing shey your girl wetin that sare baby