1. Home
  2. Joeboy
  3. Door

Door

Joeboy

Joeboy pon deck I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (Things wey i dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you e be real (Ye) You got me confused (Eh) I’m in the mood (Eh) Ye am shako what you want (Eh eh eh) Me I can do You got me confused (Eh) I’m in the mood (Eh) Ye am shako what you want (Eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (Oya oya opеn your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your housе Oya open your door Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you say you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you say you be Wetin I go talk again (Eh) Wetin I go do again to show you say you be Wetin I go talk again (Eh) Wetin I go do again to show you say you be Pull up on your matter and I’m always on time Sey na only you other girls on the side Do them chuku chuku Like sey na porcupine And I like your way so I must say You got me confused (Eh) I’m in the mood (Eh) Ye am shako what you want (Eh eh eh) Me I can do You got me confused (Eh) I’m in the mood (Eh) Ye am shako what you want (Eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so (Ko shé so) Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (Oya oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (Eh) Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (Eh) Wetin I go do again to show you sey you be

Share it


※ Songwriter

Joseph Akinwale Akinfenwa

https://onlyrics.co/en/joeboy/door?lang=en

Submitted on October 14, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Joeboy
The best of
Joeboy

Release Name or Album Name

Door

Release Date

April 22, 2021

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

talk wetin confused again jazz like things door want show mood what open your egbami house shako