1. Home
  2. Mayorkun
  3. Mofo

Mofo

Mayorkun

Explicit
Mayorkun baby o Patoranking wey dey here Fire fire fire dey here o Uch uch uch Shabalistica She say she doesn't care about the money Like she only wanna gimme good lovin She practically does everything for me I never see this kind of girl before Mofo o mofo ooo e She sweeter than a sugar Mofo o mofo ooo e She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come Woman of mi dream she no dey no pepper dem gang All love life claim your man whata bam She pour inspiration to me every damn song If me ever go round she say she her go hang The girl wanna love me love me now She say she her go love me now Like pooom pooom pooom pooom pooom The girl her love me too much me na give a damn uuch Poom poom poom poom poom Mayor of Lagos work best pon this one whatyasay Mofo o mofo ooo e She sweeter than a sugar Mofo o mofo ooo e She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come come She say call me when you need me I'll come She wanna buy me house for Lekki mof She wanna buy me Maserati mofo She go take me places wey I never been to Something wey be sey na me suppose do I no dey like lie sey I like am I rub it on her face like a powder eh Bad belle middle finger eh Follow me sotey then you follow me for twitter eh Pooom pooom pooom pooom pooom The girl her love me too much me na give a damn uuch Poom poom poom poom poom Mayor of Lagos work best pon this one whatyasay Mofo o mofo ooo e She sweeter than a sugar Mofo o mofo ooo e She say call me when you need me I'll come come Hold you down come come Hold you down come come Hold you down Hold you down --- Mofo - Patoranking and Mayorkun

Share it


※ Songwriter

Mayowa Adewale

https://onlyrics.co/en/mayorkun/mofo?lang=en

Submitted on October 31, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Mayorkun
The best of
Mayorkun

Release Name or Album Name

The Mayor of Lagos

Release Date

November 16, 2018

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

than sweeter come like damn i'll girl pooom poom hold when this down wanna sugar need mofo call fire love

Analysis

Analytics audio from this song