1. Home
  2. Mr Eazi
  3. Surrender

Surrender

Mr Eazi

Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no get the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no get money like Richard Branson But wetin' I get e pass the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre-, like say na felony o I don't care, I don't care about you money o You surre-, you surrender to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr. Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o I surre-, I surre- to your ileke idi o I surre-, I surrender to your ileke idi o Love, love, loving the boy Baby making you kiss the boy (zagadat) Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby make you loving the boy Baby may you kiss the boy (zagadat) Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy --- Surrender - Mr Eazi and Simi

Share it


※ Songwriter

Pheelz, Alastair O'donnell, Julian Nicco Annan, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye

https://onlyrics.co/en/mr-eazi/surrender?lang=en

Submitted on November 21, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Mr Eazi
The best of
Mr Eazi

Release Name or Album Name

Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London

Record Label

Banku Music

Release Date

November 9, 2018

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

want money make like kiss baby surre your surrender ileke loving

Analysis

Analytics audio from this song