1. Home
  2. Nneka
  3. From Africa 2 U

From Africa 2 U

Nneka

Plenty wahala, plenty dey gpeme For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh Say u be ogpe Make I tell my story oh Make I tell you my story oh Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta Oh my Africa you are so beautiful Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko We dey call oghene, we dey call chineke Wetin go save us from d pain wen we dey go through Africa no one else go save you but u, it is time to arise Take away your pride It is time to arise yes We are living in a world, self centred Making our own hell fire, all by ourselves And then we start with eye service, to make one notice us Can't we see, the way we lie to ourselves Africa, Africa, Africa, Africa Come with me, arise, arise --- From Africa 2 U - Nneka

Share it


※ Songwriter

Lucia Egbuna Nneka, Arenor Meyer, Emmanuel Ngolle Pokossi

https://onlyrics.co/en/nneka/from-africa-2-u?lang=en

Submitted on November 26, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Nneka
The best of
Nneka

Release Name or Album Name

Nneka... To and Fro

Record Label

yo mama records

Release Date

May 11, 2009

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

from make arise africa with some

Analysis

Analytics audio from this song