1. Home
  2. Nneka
  3. V.I.P.

V.I.P.

Nneka

I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey suffer You never tell me say you no know wetin you dey do me You dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill Dey make my pikin? dey suffer You dey make poor man dey suffer head, suffer head While the rich man dey You never tell me say you no know wetin you dey do me Vagabond in power Yeah, Yeah I see they torture me so I see they break my heart I see they do the thing wey you do me, they do me I see they take rape my pride and dignity away I see they make me dey swet soo I see they make me dey suffer You never tell me say you no know wetin you dey do me You dey rape my heart You dey take my soul away You make pekinin suffer You make africanian suffer You make nigerian suffer You make africanian suffer Vagabond in power Hey You dat take You dey rape my heart You dey take my soul away You make pekinin suffer You make africanian suffer You make nigerian suffer You make africanian suffer Vagabond in power You dey rape my heart Take (x5) my soul away No, no, no, no, no, no eyes No, no, no, no, no, no for broken promises Your lies Your misleading Hey hey --- V.I.P. - Nneka

Share it


https://onlyrics.co/en/nneka/v-i-p?lang=en

Submitted on November 26, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Nneka
The best of
Nneka

Release Name or Album Name

Soul Is Heavy

Release Date

October 10, 2011

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

africanian know rape never take tell they power vagabond heart soul away suffer make wetin

Analysis

Analytics audio from this song