1. Home
  2. Peruzzi
  3. Hypertension

Hypertension

Peruzzi

Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Ayy (what you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) (What you workin'?) (Ooh, ooh) (Dante) hey I see the signboard (signboard) Wey say warning (warning) 'Cause your body dangerous But, me, I no dey hear word (hear word) I dey here 'til morning (morning, woo) And that's on period (woo) If na style (you get style) If na moves (you get moves for days) Sotey, sotey, sotey Other boys dem hoping, boya (boya) You get something for them, ah (Nothing, nothing for them) (How?) This thing wey you carry for section Don cause hypertension Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah This thing wey you carry for section Don cause hypertension (hypertension) Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Hmm (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) Tell me what you workin' (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) Oh, baby, show me workin' (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) Show me workin' (What you workin'?) (Ooh) show me workin' (Hey) See person figure (see person figure) Man dem wan figure your body (your body) Or make I take better picture My people gats see this your body, this your body If na style (you get style) If na moves (you get moves for days) Sotey, sotey, sotey Other boys dem hoping, boya (boya) You get something for them, ah (Nothing, nothing for them) (How?) This thing wey you carry for section Don cause hypertension Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah This thing wey you carry for section Don cause hypertension (hypertension) Ikebe wey you carry for section E don cause hypertension Ooh, ooh (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) Ooh, ooh (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) Oh, ooh (What you workin'?) (Ooh, what you, what you workin'?) (What you workin'? Ooh) Stop (hey)

Share it


※ Songwriter

Tobechukwu Victor Okoh

https://onlyrics.co/en/peruzzi/hypertension?lang=en

Submitted on October 14, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Peruzzi
The best of
Peruzzi

Release Name or Album Name

Hypertension / Things I Need

Release Date

August 12, 2022

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

show this workin' figure hypertension what thing them section yeah moves sotey body cause style carry boya your ikebe nothing

Hypertension / Things I Need

Songs