1. Home
  2. Rehmahz
  3. Why

Why

A Mose, Rehmahz

Uhm yeah Uhm na E yeah e yeah eh Nah na na na I no know why you pick me Nobi say I been too lit If na first I no reach Omoh love elevate me Your kind of loving E dey give me goose bumps E no get lapses E no get lapses I still dey practice Everything wey you talk You dey give me tactics E dey be like magic I don't know why you pick me for real See last night you comfort me I don't know wetin I go give To pay back all of your deeds I don't know why you pick me for real See last night you comfort me I don't know wetin I go give To pay back all of your deeds I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me) Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give ) If na first I no reach Omoh love elevate me I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me) Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give ) If na first I no reach Omoh love elevate me My type of loving oh It's unconditional It's so intentional I cannot hold it back without giving it to you You are the apple of my eyes oh I tattoo your name for my palm oh I know my thoughts of you are so good to bring you an expected end oh I know why I picked you for real Even last night I come dey with you oh This moment I still dey with you So no matter wetin you do I love you I know why I picked you for real Even last night I come dey with you oh This moment I still dey with you oh Cus I love you I don't know why you pick me for real See last night you comfort me I don't know wetin I go give To pay back all of your deeds I don't know why you pick me for real See last night you comfort me I don't know wetin I go give To pay back all of your deeds I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me) Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give ) If na first I no reach Omoh love elevate me I don't know why you pick me for real (I no know why you pick me) Nobi say I been too lit (I don't know wetin I go give ) If na first I no reach Omoh love elevate me --- Why - Rehmahz & A Mose

Share it


※ Songwriter

Marvel Onah, Moses Adole

https://onlyrics.co/en/rehmahz/why?lang=en

Submitted on November 2, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Rehmahz
The best of
Rehmahz

Release Name or Album Name

Anything is Possible

Record Label

925025 Records DK2

Release Date

August 27, 2021

Language

language English

Artists In This Song

• Rehmahz • A Mose

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

pick love omoh real elevate give back wetin comfort reach nobi yeah first know deeds with your been last night don't still

Analysis

Analytics audio from this song

Anything is Possible

Songs