1. Home
  2. Rema
  3. Wine

Wine

Rema

Girl I need your loving Sweet touching sweet touching yeah yeah Girl I need your touching Love wey no get any burden yeah yeah Wey no get any burden Love wey dey gimme the peace I need yeah yeah Gyal wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby gyal come roll am hm roll am Baby gyal wine am hm wine am Me I wanna hold am hm hold am hold am Gimme your aza (aza) Baby make I load am ( load am ) Givenchy store tonight I say e go shutdown Hmm booty call booty call booty call How you get my number I no know I no know This your body o dey control me like voodoo Who be your father tell me o make I for know Come here baby girl you no get conscience Your body calm me down when I get upset See anytime you pass all my guys dey give me hand Cause baby girl you bad And you're not easy to get forget I say forget Other girls dem dey learn Gyal wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha ( baby girl baby girl ) Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Je veux que tu me touches Bébé tu me fais trop d'effet (yeah, clap clap clap) Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh) Je veux que ça transpire Qu'on s'envoie en l'air (no no) 69 pour commencer (mmm) Ma cambrure te fait tourner la tête (woow) Ce soir on va s'envoyer Billet vert dans le string qui me peut ? (Peut) Personne peut m'arrêter Le noir de tes yeux est un paradis, boy (Les étoiles s'alignent) It's about you and me dans ma vie, boy (Les étoiles s'alignent) Ma love ma love ma love ma love (Mmmm) I want you so ma love ma love (Mmmm) Ma love ma love, ma love ma love ouuh (Mmmm) Gyal wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Oh baby goal come wine for me aha Je veux que tu me touches Bébé tu me fais trop d'effets (clap clap clap clap) Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh) Je veux que ça transpire que l'on s'envoie en l'aire (no no) 69 pour commencer (mmm) Je veux que tu me touches Bébé tu me fais trop d'effets (clap clap clap clap) Je t'ai tatoué dans mes pensées (ohh) Je veux que ça transpire que l'on s'envoie en l'aire (no no) 69 pour commencer --- Wine - Rema

Share it


https://onlyrics.co/en/rema/wine?lang=en

Submitted on August 26, 2025 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Rema
The best of
Rema

Release Name or Album Name

Rave & Roses Ultra

Record Label

Mavin Records / Jonzing World

Release Date

April 27, 2023

Language

language English

Artist

• Rema

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

peut need mmmm s'envoie t'ai call bebe hold commencer wine goal come know transpire yeah clap booty fais tatoue baby pour love touches touching your trop dans veux girl gyal pensees

Analysis

Analytics audio from this song