1. Home
  2. Spyro
  3. For You

For You

Spyro

Or nor nor nor You be the brush I be the paste You be judge and I be case You be treble I be bass Baby gone now are the days That I be searching for a babe You be my shoe,I be the lace All other girls see dem be fake I gat you all of my days Follow me Kajo ma date No mind Wetin dem say o yeah E ma wo awon eleyi They want to come between us baby them go fail Yawa de me I go demonstrate Baby baby baby baby I go dey for you I go dey I go say Sweet potato if you leave me na gobe Mami you no need make up You dey slay Baby baby baby baby I go dey for you I go dey Ema wo awon eleyi Okkkkkkk Baby girl my eye dey on you Na you I dey pursue Even if they tell me na taboo Oh yea Baby girl my eye dey on you - on you Na you I dey pursue ,pursue Even if they tell me na taboo - taboo No forget say money de for you - for you Baby na you I dey value - value Cos my body de for you - for you I give anything that you wanting ooo E ma wo awon eleyi They want to come between us baby them go fail Yawa dey me I go demonstrate Baby baby baby baby I go dey for you I go dey I go say Sweet potato if you leave me na gobe Mami you no need make up You dey slay Baby baby baby baby I go dey for you I go dey Ema wo awon eleyi

Share it


※ Songwriter

Oluwasanmi Oludipe

https://onlyrics.co/en/spyro/for-you?lang=en

Submitted on October 17, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Spyro
The best of
Spyro

Release Name or Album Name

For You

Release Date

February 21, 2020

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

awon baby they taboo eleyi pursue

Analysis

Analytics audio from this song