1. Home
  2. Tiwa Savage
  3. Koroba

Koroba

Tiwa Savage

(Hey, okay) (Eh, London) I no come this life to suffer If I follow politician You go hear am for paper Them go call am prostitution Who no like enjoyment? If money dey for pocket Shebi na national budget o? We go blow am like trumpet e (okay) Koroba koroba Koroba Koroba Koro, oya carry your, ay Koroba Koro Kuru Koroba Koroba Koro, oya carry your, yeah Koroba koroba Koroba Koroba Koro, oya carry your, yeah Koro Kuru Koroba Koroba Koroba Oya everybody carry something He say, "Darling I'm watching you" Small thing you turn mugu You come dey shout ole The money you no work for Bad commando (hey) You carry overload Yawa dey, igboro Sho wole, ko wole Koroba Koroba Koroba Koroba Koro, oya carry your, ay Koroba Koro Kuru Koroba Koroba Koro, oya carry your, yeah Koroba Koroba Koroba Koroba Koro, oya carry your, yeah Koro Kuru Koroba Koroba Koroba, oya everybody carry your something I no mean to bother you, at all Monkey dey wan kill bamboo dey chop Kilamity tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do I no mean to bother you, at all Monkey dey wan kill bamboo dey chop Kilamity tell me say you talk and do oga Tell me wetin you fi do, ay Koroba Koroba Koroba Koroba Koro, oya carry your, ay Koroba Koro Kuru Koroba Koroba Koro, oya carry your, yeah Koroba Koroba Koroba Koroba Koro, oya carry your, yeah Koro Kuru Koroba Koroba Koroba, oya everybody carry your something I don't mean to, I don't mean to I don't mean to, I don't mean to

Share it


※ Songwriter

Michael Hunter, Michael Ovie Ikaka, Michael Segun Ajayi, Tiwa Savage

https://onlyrics.co/en/tiwa-savage/koroba?lang=en

Submitted on October 12, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Tiwa Savage
The best of
Tiwa Savage

Release Name or Album Name

Celia

Release Date

August 27, 2020

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

your something carry everybody mean don't yeah tell koro kuru koroba

Analysis

Analytics audio from this song