1. Home
  2. Wizkid
  3. Plenty Loving

Plenty Loving

Wizkid

Same, and you know say Big Wiz I know, same E don dey tey I wan tell you Many things wey dey my mind I wan tell you Bless the day that I find you All the things wey dey my mind I wan show you I'm on the road on a daily Na wetin me and you go chop, I wan find you 'Cause I go love you jęję And I go give you make you sempe o Hey, I go love you baby, sempe o I'm all loving all on your touch, I wan pępę o Shebi'wo ni mo fę fę o Man no go use your love no gree tętę o But you know sisi nęnę o Say this kind of loving I wan jęnbę o, jęję I go let your body know Baby, let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby, let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl, I go meet you for down down Dem dey call me Mr. Lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving o Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving o Girl, nobody whine pass you And the things you dey do with your waist Girl, e pass me than you (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah) Girl, you dey burn pass Claro And you type I never seen, my girl, no wayo I go let your body know Baby, let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby, let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl, I go meet you for down down Dem dey call me Mr. Lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving o Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving o Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe Whine your body, mogbe Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe Whine your body, mogbe --- Plenty Loving - Wizkid

Share it


※ Songwriter

Ayodeji Balogun, Stainlez BND

https://onlyrics.co/en/wizkid/plenty-loving?lang=en

Submitted on November 28, 2022 by Anonymous

Comments

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Wizkid
The best of
Wizkid

Release Name or Album Name

More Love, Less Ego

Record Label

Starboy/RCA Records

Release Date

November 11, 2022

Language

language English

Spotify

Listen song in spotify service

Words

Most Popular Words in Songs

pass girl your know whine nobody give this baby plenty down with body mogbe carry many kill love loving things meet yeah

Analysis

Analytics audio from this song