1. Inicio
  2. Bracket
  3. Mama Africa

Mama Africa

Bracket

(It's Mecca E on the beat) Eh This one na sara sara The beat is tana tana He go make you maya maya Ine sisi maya maya Oya make you likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Everybody likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh This one na sara sara The beat is tana tana He go make you maya maya Ine sisi maya maya This is for people wey chala cha People wey kala ka Kana ni walanya Nani kalanya E go make you feel better This can take away palava This can take away wahala E go make you feel naija Oya let's go to Kenya Rwanda and Tanzania Togo, Cameroon, Niger Ghana, Southern Sudan Oya make you likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Everybody likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Wan ne sara sara le O sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh O sara sara le Mama Africa sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh This one na die o If you dey dance am easy make you no fight o Ehyi you go forget your sorrow Makachukwu you go buy am play for your motor ehyi This one na sara sara The beat is tana tana He go make you maya maya Ine sisi maya maya This is for people wey chala cha People wey kala ka Kana ni walanya Nani kalanya E go make you feel better This can take away palava This can take away wahala E go make you feel naija Oya let's go to Zambia, Uganda, South Africa Togo, Cameroon, Burundi Also Benin Republic ehyi Oya make you likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Everybody likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Wan ne sara sara le O sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh O sara sara le Mama Africa sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh Imane mekofo sara sara le Flavour wanma sara sara le Make e dance eyeh eyeh eyeh Ugonna sara sara le Ndigbo nine sara sara le Make you dance eyeh eyeh eyeh Ehyi eyeh

Compartir


※ Letrista

Iheanyichukwu Obumneme Ali, Nwachukwu Ibe Ozioko

https://onlyrics.co/es/bracket/mama-africa?lang=ig

Enviado el 14 de octubre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Bracket
Lo mejor de
Bracket

Nombre Lanzamiento o Álbum

Alive

Fecha de Lanzamiento

20 de julio de 2015

Idioma

language Unknown

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

tana people maya sisi make take ehyi africa feel everybody this beat dance likota away sara eyeh mama

Análisis

Análisis de la canción