1. Inicio
  2. Burna Boy
  3. On the Low

On the Low

Burna Boy

It's Kel P Vibes Yeah, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko (baby, I'm riding) Kpokpotikpo kpo kpo kpo (fighting, yeah) Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I'm a khaki, no fit be leather Oh my Angeli, Angelina Oh my Angeli, Angelina Oh mi o da oh Anytime wey I see you for the club, I dey television your body Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me Yeah, and I know you shy but it's cool when we're making love On the low On the low On the low On the low On the low On the low (riding) On the low (fighting) On the low Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever Omo khaki no fit be leather Oh my Angeli, Angelina Oh my Angeli, Angelina Oh no Shey when I wan dey comot, make I signal you Why you want to dey question me like an interview (yeah) I'm tryna put the ring on your finger too And be a better guy, guy Be a better guy guy On the low On the low On the low On the low On the low On the low (riding) On the low (fighting) On the low Angeli, Angelina (ah baby) You dey cool my temperature (ah baby) If you call, I go come deliver (ah baby) I no go fall e your hand, never (ah baby) Say na me you go love forever (ah baby) Omo khaki no fit be leather (ah baby) Oh my Angeli, Angelina (ah baby) Oh my Angeli, Angelina (ah baby) Jesu!

Compartir


※ Letrista

Damini Ebunoluwa Ogulu, Kevin Peters

https://onlyrics.co/es/burna-boy/on-the-low?lang=en

Enviado el 9 de octubre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Burna Boy
Lo mejor de
Burna Boy

Nombre Lanzamiento o Álbum

African Giant

Record Label

Spaceship/ Bad Habit/Atlantic Records

Fecha de Lanzamiento

25 de julio de 2019

Idioma

language Inglés

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

call love khaki riding high cool your yeah fall hand angeli forever come fighting kpokpotikpo leather choko never baby like know deliver temperature angelina

Análisis

Análisis de la canción