1. Inicio
  2. Dremo
  3. Dapada

Dapada

Dremo

Ponponpon kiri pon Ponponpon kiri pon Hiya Ponponpon kiri pon How many years e go take till you blow oh Pon kiri ponponpon Pastor pastor i i in the beningin Seven seven seven day fasting Emi lomo ton bere ton bere Won ni mo kuru bi egbere bi egbere Won no more yawere bi dere Denrele o But I dey voice anything oya ke lo bere Emi lomo ton bere ton bere Won ni mo kuru bi egbere bi egbere Won no more yawere bi dere Denrele o But I dey voice anything oya ke lo bere Codename No go misperform ogbeni dapada No need jersey before i ball on their father Baby boy sh**ting on y'all ejo diaper da Going ten times harder than your favorite rapper Uhn dey don dey fine person wey no lost Bros oga boss only God is bigger than us Boss to endorse I be the head you be the tail Trust I don't gat sauce coin to prove their point Oya dapada dapada dapada dapada Even if na campala still looking dapper pra pra Them no fit touch me I'm magic abracadabra odeshi isakaba Dapada dapada da Came with her man but ended up at the front seat of my car You know ain't nobody badder I say nobody badder Girls that climb the ladder from okada to Oya dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada Gold chain pelu Gucci They wanna be me when they see me Emi lagada pelu fuji o Eba Ibo and egusi No form you dey feel me I know you want form you dey feel me I no dey like girls wey dey Jonzer me o And if I call you come you go come quick I no go retire I never give you finish you say you tire I no go retire you collide with all your friends e wa lo conspire I no go retire I never give you finish you say you tire I no go retire you collide with all your friends e wa lo conspire Dapada pon kiri ponponpon kiri pon Pon kiri ponponpon kiri pon Pastor pastor i i in the beningin Seven seven seven Oya dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada Emi lomo ton bere ton bere Won ni mo kuru bi egbere bi egbere Won no more yawere bi dere Denrele o But I dey voice anything oya ke lo bere Emi lomo ton bere ton bere Won ni mo kuru bi egbere bi egbere Won no more yawere bi dere Denrele o But I dey voice anything oya ke lo bere Oya dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada dapada dapada Oya dapada dapada dapada dapada Pon kiri ponponpon kiri pon Pon kiri ponponpon kiri pon Pon kiri ponponpon kiri pon Pon kiri ponponpon kiri pon Pon kiri ponponpon kiri pon Pon kiri ponponpon kiri pon Pon kiri ponponpon kiri pon How many years e go take till you blow o --- Dapada - Mayorkun and Dremo

Compartir


※ Letrista

AYOTUNDE MICHEAL TUNDAYLAWAL, FEMI RAYMOND ABORIOMOH, MAYOWA EMMANUEL ADEWALE

https://onlyrics.co/es/dremo/dapada?lang=en

Enviado el 14 de noviembre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Dremo
Lo mejor de
Dremo

Nombre Lanzamiento o Álbum

Codename, Vol. 1

Record Label

Davido Music Worldwide, distributed by Jungle Entertainment Ventures

Fecha de Lanzamiento

20 de julio de 2018

Idioma

language Inglés

Artista

• Dremo

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

retire pastor with seven dapada kiri lomo kuru egbere voice yawere ponponpon your anything denrele more dere bere

Análisis

Análisis de la canción