1. Inicio
  2. Fireboy DML
  3. Afar

Afar

Fireboy DML

As you dey see am so I just dey live life oh Make you no go think am o I no dey find wahala I just dey go jeje in my zone I want to think and grow They want to drink and smoke My food never done They want to come close and tiff my stove The life I live comes with enemies I hear my spirit and it's telling me I gotta be careful To be careful, always Make dem dey love me from afar E pay me o, e pay me o E pay me o Make dem dey love me from afar E pay me o, e pay me o E pay me o Make dem dey love me from afar Yeah Babylonian, Pharisees and narcissists Don't come close that's what the choppa says I know your insecurities are always hard to play You can't be on your own Riding everybody's wave Why you so two faced Mehn it's not too late I'mma put you straight I don't move this way Won't sugar coat for a bag full of blueface Geng geng for life I don't need new friends You lads moving mad and no be today I be wan clear una so probably today Right time I wrap things for things I have to say Don't even try to act like you been knew me Stars don't try to shine they just do it Deep blue sea and hell I've been through it Real life champion God's plan is too much for you ordinary People still love me The life I live comes with enemies I hear my spirit and it's telling me I gotta be careful To be careful, always Make dem dey love me from afar E pay me o, e pay me o E pay me o, e pay me o Make dem dey love me from afar E pay me o, e pay me o E pay me o, e pay me o Make dem dey love me from afar --- Afar - Fireboy DML

Compartir


※ Letrista

Adedamola Adefolahan

https://onlyrics.co/es/fireboy-dml/afar?lang=en

Enviado el 11 de noviembre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Fireboy DML
Lo mejor de
Fireboy DML

Nombre Lanzamiento o Álbum

APOLLO

Record Label

YBNL Nation / EMPIRE

Fecha de Lanzamiento

19 de agosto de 2020

Idioma

language Inglés

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

life love afar don't want from live they always careful just it's make

Análisis

Análisis de la canción