1. Inicio
  2. Ice Prince
  3. Boss

Boss

Ice Prince

Explicit
Your favorite boy Tekno on the beat Eh eh eh Ice Ara ra ra want to know elele Ice Prince Zamani Poppin in ma name you know I gat it Bottles in ma name shey be I gat it Shopping in my name you know I gat it le lele E no dey finish Flexing in ma name you know I gat it Shopping in ma name baby I gat it Chopping in ma name you know I gat it lelele E no dey finish All the girls them like that When I post on me page them write back You know all the boys them hate that And I still dey pretend am laid back you know Follow me to Festac you know Girl you know am taste that you know Everything I do I be legend I be like Jimmy Jatt Poppin in ma name carry dey go Bottles in ma name pop Moet Shopping in ma name money trowey lelelele Flexing in ma name where is Caro Chopping in ma name roll the Claro Choppin in ma name ele le le le Orobo get e money But orobo no sabi to shake body Lepa no get e money But you no say na lepa dey scatter the place If you wan play me corny You no say e no go funny If you dey look me for face You go see say I dey look you for face Shey you feel my p And you dey see how the thing dey be All ma guys dem gees And we keep it 110 degrees Balling is a must Girls dey ma coming in a rush Man dem ma fuck shit up and leave And dem ma flying overseas Look at me and look at you All ma niggas fresh there's nothing you can do Do you see what I see I cannot explain what I feel inside me Pose for the boss boss Ice Arrange yourself for the boss, eh Yeah yeah yeah Popping in ma name carry dey go Bottles in ma name pop Moet Shopping in ma name money trowey Flexin' in ma name where is Caro Chopping in ma name roll the Claro Chopping in ma name ele le le le le Orobo get e money but orobo no sabi to shake body Lepa no get money but you no say na lepa dey scatter the place --- Boss - Ice Prince

Compartir


※ Letrista

Augustine Kelechi, Panshak Zamani

https://onlyrics.co/es/ice-prince/boss?lang=en

Enviado el 27 de noviembre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Ice Prince
Lo mejor de
Ice Prince

Nombre Lanzamiento o Álbum

Jos To The World

Record Label

SuperCoolCats

Fecha de Lanzamiento

28 de octubre de 2016

Idioma

language Inglés

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

orobo chopping money shopping them that name look lepa know boss yeah bottles

Análisis

Análisis de la canción