1. Inicio
  2. Joeboy
  3. Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW

Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW

Joeboy

Explicit
How many fuck I won fuck How many kele wan put me on lock This shit no be luck Don't be hating on me 'cause your shit flop No go dey try come koba me Everlasting wave e be tsunami Fire burn my enemies I dey grind all night 'til 04:30 Oya dey move to my side (Side side) Nobody fit dim my light (Light light light) All die na die I make my rules only me fit decide Nobody can do this shit the way that I do I dey give them gbedu (Gbedu) spiritual gbedu wo wo Nah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku (Ye) I dey give them gbedu spiritual gbedu wo wo yo Steady every man fi let them know My jams too hot I finna let them choke oh no Them no know how man just dey dey roll yeah All of them barnie dem hear my sound dem wan go low Nobody can do this shit the way that I do I dey give them gbedu spiritual gbedu wo wo Nah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like banku I dey give them gbedu spiritual gbedu wo wo yo Importer exporter top dollar When I come through yeah I dey pop collar None fresher none badder, none cooler No go try me I be dangbana Oh yea yea Joeboy pondeck Oh na na na na na

Compartir


https://onlyrics.co/es/joeboy/spiritual-gbedu-a-colors-show?lang=en

Enviado el 14 de octubre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Joeboy
Lo mejor de
Joeboy

Nombre Lanzamiento o Álbum

Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW

Fecha de Lanzamiento

11 de julio de 2022

Idioma

language Inglés

Artista

• Joeboy

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

this none shit side nobody gbedu spiritual light give them