1. Inicio
  2. Larry Gaaga
  3. Love Song

Love Song

Larry Gaaga

Gaaga Music It's Victor AD nanana yeah eeeh Duncan Mighty Larry Gaaga Did I just hear just hear somebody say My girl you not complete ai Who them be who they here Who they come wey wan compete ai My favorite song o I put you on repeat ooh Cause if you no dey My story no complete oh Mama and papa no like me Poor boy from the street and dem no like me My former plan na to nak all your friends But as you don come My life e change my trips eh Natural simple Easy going ma zobo Lovely smile and dimple Girl you burst my head This is not the regular love song Not something from your regular thoughts As I no fit give you VIP trips but for My heart you no go dey the regular place Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o And if them leave o I say I go break bottle for my chest oh baby Make dem leave me o Anything I go do for you baby Make den leave me o Make dem leave me o Settle down plan for marriage Last year my girl but the money no come Engagement ring I give you no be Gold we change am when the money go come Even if you dey hurry o baby I no go forget you Engagement don too tey baby You wan turn Lord of the ring o Biko biko biko don't go baby Only you o for call my lady All dis boy's dem dey eye you baby But them make you no fall my lady Eworiwo odoyewu Na you make me go high oh baby oooho Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby Make dem leave me o Anything I go do for you baby Make den leave me o Make dem leave me o For your sake I go gbu madu o This love na tuka mi yen nufelu abou kini uuuhuuh And nobody can make me feel this way this way Girl e bu lema biko byama luri abe Larry Gaaga no Mighty O tu bad fu anishe wumbehu oooh Larry Gaaga Larry Gaaga no Mighty O tu bad fu anishe wumbehu oooh Say if dem leave me o Girl I go fight community for you o And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby Make dem leave me o Anything I go do for you baby Make den leave me o Make dem leave me o For your sake I go gbu madu I go gbu madu For your sake I go kill person eeehh And I go pe person eeeeh Larry Gaaga no leave story We go wound person eeeeh Tell them say eeeh Larry Gaaga --- Love Song - Duncan Mighty, Larry Gaaga and Victor AD

Compartir


※ Letrista

Larry Gaaga, Victor AD

https://onlyrics.co/es/larry-gaaga/love-song?lang=en

Enviado el 25 de noviembre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Larry Gaaga
Lo mejor de
Larry Gaaga

Nombre Lanzamiento o Álbum

Living In Bondage: Breaking Free (Original Motion Picture Soundtrack)

Record Label

Universal Music International Company Limited

Fecha de Lanzamiento

1 de noviembre de 2019

Idioma

language Inglés

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

them make community anything love this baby leave biko break gaaga fight madu girl mighty person chest bottle come your sake larry song regular

Análisis

Análisis de la canción

Living In Bondage: Breaking Free (Original Motion Picture Soundtrack)

Canciones