1. Inicio
  2. Omah Lay
  3. soso

soso

Omah Lay

Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain (soso take my, take my pain) Soso take my pain away Soso take my pain (mad) Ahh, ahh All of the things them talk, I no dey hear, hear Try wetin I do if you no dey fear, fear One mind dey tell me to disappear, 'pear Soso come and help me o 'cause I don pray, mami I don break commandment I can't stay for one place For God's sake, oh, my dear Come take my pain away from me o Soso take my pain away (Take, take, take, take, take, take, take) Soso take my pain away (soso, please, come take my pain away) Soso take my pain away (soso, soso, soso) Soso take my pain away (take my pain) Shibiri, shibiri, shibiri They are talking shit shibiri Water no get enemy 'Til you fall for Oshimiri I poto, poto my eyes Ten shots, high rise Touch God, I cry Offshore, cut my dreadlocks Girlie, me I don pray, mami I don break commandment I can't stay for one place For God's sake, my bae Come and ginger me Only you dey feel my pains Give me vitamins wey go take these pains away Soso, oh, soso, soso, oh Soso take my pain away (Take, take, take, take, take, take, take) Soso take my pain away (soso, please, come take my pain away) Soso take my pain away (soso, soso, soso) Soso take my pain away (take my pain away, take my pain away) Soso take my pain away (take my pain) Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain a-

Compartir


※ Letrista

Michael Alagwu, Stanley Omah Didia

https://onlyrics.co/es/omah-lay/soso?lang=en

Enviado el 12 de octubre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Omah Lay
Lo mejor de
Omah Lay

Nombre Lanzamiento o Álbum

Boy Alone

Fecha de Lanzamiento

14 de julio de 2022

Idioma

language Inglés

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

soso take pain come shibiri away