1. Inicio
  2. Seyi Vibez
  3. NSNV

NSNV

Seyi Vibez

Explicit
Hmm hmm hmm Hmm hmm hmm Hmm hmm hmm It′s Phynest on the beat baby Bimo shen mi l’ola Oluwa ni (Lola Oluwa ni) Blessings on blessings all over me I don do many things kinto ma k’orin Cause every time I reason oh All I want is money I′m never caught in a robbery I don′t take what doesn’t belong to me One man mopol, kode si elomi Surprise succeed make I no go Ceaser When I check my time I see say no time I pray to Jah and I pray tight But mummy say I go dey fine Mo ma ranti even when I dey far Mi dice still rolling Rolling Dollar Current president go turn formеr B’aye shen yi we dеy change Put some respect on my name No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez ah ah yeah Mafi lo mi it′s not by force I no see my sister I con dey call I con dey ask wetin dey sup It’s a pity my sister gone 2014 the boy started We started the song dem say we no well Thank God today e don dey make sense Say na only Jah the boy no dey fear No tell somebody Cause somebody fit to kill person Person no fit kill everybody If Oluwa bless you put am for your tummy ah yeah When I check my time I see say no time I pray to Jah and I pray tight But mummy say I go dey fine Mo ma ranti even when I dey far Mi dice still rolling Rolling Dollar Current president go turn former B’aye shen yi we dey change Put some respect on my name No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez (Call my name) No Seyi no Vibez ah ah yeah Aje on the Mix It′s Phynest on the beat baby

Compartir


※ Letrista

Afolabi Oluwaloseyi

https://onlyrics.co/es/seyi-vibez/nsnv?lang=yo

Enviado el 17 de octubre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Seyi Vibez
Lo mejor de
Seyi Vibez

Nombre Lanzamiento o Álbum

NSNV

Fecha de Lanzamiento

1 de octubre de 2021

Idioma

language Yoruba

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

vibez call pray time oluwa yeah seyi name when rolling shen it′s

Análisis

Análisis de la canción