1. Inicio
  2. Stonebwoy
  3. African Party

African Party

Stonebwoy

Hold my kabaa Make I hold my taata my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata my lover All of the champion bulla inna di dance floor Raise your bottle up inna di air borr Buss it up stick it up Everybody knows say we call it short Manna big time bulla See my phone ei dey ring Ebi me dem dey holla say From Kutonuu I enter Duaila international If I wan chop soya my guy I swear I dey count am Dollar Comot for there we be bulla bhim African party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh bhim Only pretty pretty gyal’s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with the jet dem dey play with drones Zaag and Dela nobody takes our throne ei yoo ei yoo ei yoo Whine for me make I spend my money on you eh Sweet sweetie eh l go spend my money Hold my kabaa Make I hold my taata my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata my lover Party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh All of the champion bulla inna di dance floor Raise your bottle up inna di air borr Buss it up stick it up Everybody knows say we call it short Manna big time bulla See my phone ei dey ring Ebi me dem dey holla say From Kutonuu I enter Duaila international If I wan chop soya my guy I swear I dey count am Dollar Comot for there we be bulla bhim African party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life l go chilling eh bhim Only pretty pretty gyal’s dem alone Money inna bank we no take no loan Fly with the jet dem dey play with drones Zaag and Dela nobody takes our throne ei yoo ei yoo ei yoo Whine for me make I spend my money on you eh Sweet sweetie eh I go spend my money Hold my kabaa Make I hold my taata my lover Hotter than di whul sun Mi seh hold my kabaa Make I hold my taata my lover Party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh eh African party party party Party party party African party party party From my life I go chilling eh Sweet sweeter ah You give me the beat eh --- African Party - Stonebwoy

Compartir


※ Letrista

BRIGHT KWAME APPIAH, LIVINGSTON ETSE SATEKLA

https://onlyrics.co/es/stonebwoy/african-party?lang=en

Enviado el 5 de noviembre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Stonebwoy
Lo mejor de
Stonebwoy

Nombre Lanzamiento o Álbum

Anloga Junction

Record Label

Burniton Music Group, under exclusive license to KV Online LTD.

Fecha de Lanzamiento

24 de abril de 2020

Idioma

language Inglés

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

bhim spend inna money taata make party sweet whul than with kabaa pretty lover hotter from bulla chilling life african hold

Análisis

Análisis de la canción