1. Inicio
  2. Wizkid
  3. Bad To Me

Bad To Me

Wizkid

Hiye, burst it my way This kind of body don dey cause a migraine And when we leave, we fit do am your way Or if you want, we fit do am my way Hiye, two shot I don take You turn me on, I no dey go I one dey I no dey care, say the bad mind dem pree Money on mi mind all day Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, woah Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want Lady, girl, say your body bad to me Pass make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love 'til the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge) De-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (for my amigos) Wa jogede (wa jogede) Baby, wa jogede (wa jogede) Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge) Kon she iyepe (kon she iyepe) All for you, baby If that money dey too much say make you talk 'Cause you know the money long, ooh, yeah Break your back with it Yeah, na me and you dey talk, no one involved Baby girl, make I indulge you, yeah Lose my way, oh This kind, this kind love, yeah Wey dey make me want more, woah Come my way, oh This kind, this kind love, yeah I dey want for the night Make I know how you feel, how you want am? Lady, girl, say your body bad to me Pass, make I choke, make I feel am, oh Baby girl, you know as e be, oh Yeah, we dey love 'til the morning Bad girl addicted to me Only you know as e dey do me Only you know as e dey do me, oh-woah, girl Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge) De-mah, ge-ge-ge-ge (oh yeah, ge-ge) Casamigos (Casamigos) For my amigos (for my amigos) Wa jogede (wa jogede) Baby, wa jogede (wa jogede) Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge) Kon she iyepe (kon she iyepe), okay

Compartir


※ Letrista

Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong, Samuel Awuku

https://onlyrics.co/es/wizkid/bad-to-me?lang=en

Enviado el 9 de octubre de 2022 Por Anonymous

Comentarios

You need to be logged in to write a comment. Please login or register to continue.
Wizkid
Lo mejor de
Wizkid

Nombre Lanzamiento o Álbum

Bad To Me

Record Label

Starboy/RCA Records

Fecha de Lanzamiento

13 de septiembre de 2022

Idioma

language Inglés

Artista

• Wizkid

Spotify

Escuchar en spotify

Palabras

Palabras más usadas en esta canción

love yeah gege this money baby kind want amigos know feel body jogede eeye only girl your iyepe casamigos make

Análisis

Análisis de la canción